logo
Welcome Guest! To enable all features please Login or Register.

Notification

Icon
Error

Active Users


Options
View
Go to last post Go to first unread
pysong  
#1 Posted : Friday, August 04, 2023 11:31:26 AM(UTC)
pysong

Rank: Advanced Member

Groups: Registered
Joined: 2/5/2023(UTC)
Posts: 1,339

Sex enhancement drugs



On top how sex enhancement drugs dey work, Chinedu Anazodo wey be Pharmacist tok say; "To increase sexual performance you wan make sure say di manhood get enough blood to erect well, so wetin di drug dey do na to push blood to di manhood."To get more news about vigrx oil prices, you can visit vigrxplus-original.com official website.

"You fit get high blood pressure or low blood pressure, so anytin wey cause any change for di way blood take dey flow for your bodi go affect your heart.
So instead make some pipo take 10mg wey doctor prescribe, dem go take up to 20-30mg make you for fit perform well, and dat na wen e dey become dangerous." He still add.
Wetin Doctor tok?
No Doctor go just prescribe sex enhancement drug for you like dat unless na case of complete erectile dysfunction." Dr Omade;li Boyo, Medical Director for Pinecrest Specialist Hospitals tok.

Im add am say unless pesin no fit do kerewa at all before dem go advice am make im use drug and dem go only use di drug once a day or twice a week make e for no give dem problem for future.

"Some pipo fit get anoda disease wey dey worry dia sex life and sometimes we dey threat di disease first."

He say pipo wey dey use wetin doctor no prescribe for dem fit get Liver damage, Kidney failure or make dia heart stop dey pump blood and dem fit die.

Dr Omadeli say if pipo fit do kerewa atleast twice a week na good thing and dem no need use drug again.

Wetin Sex therapist tok?
Di Chief Executive Officer of Intimate Solutions, Olatoun Ayoola wey be Sex therapist tok give BBC Pidgin say "Sex enhancement suppose be natural food wey go help your bodi to dey in di mood, e no suppose be drugs wey pipo dey buy from counter or drugs wey e get dosage"

I no dey advice make couples use drug before dem do kerewa, I dey advice make dem chop food wey get di right vitamins and nutrients wey go help dia bodi.", she add am.

She say she realise say na dia lifestyle dey cause di problem.

"Our lifestyle don change, e no be like back then wen pipo dey go farm, now pipo dey siddon for office dem no go do exercise. Dis lifestyle dey affect dia sex drive."
Users browsing this topic
Guest
Forum Jump  
You cannot post new topics in this forum.
You cannot reply to topics in this forum.
You cannot delete your posts in this forum.
You cannot edit your posts in this forum.
You cannot create polls in this forum.
You cannot vote in polls in this forum.